Sunday, December 20, 2009

LOVE IS GOOD!

LOVE IS GOOD!

Love can be found in the strangest places,
on the strangest faces,
on the strangest basis,
love is in the air,
even underground,
it is there.

Love is fair,
without peer,
love conquers fear,
it's always there,
love is pure,
it is the ultimate cure.

Love has curves,
but never an end,
it is not a trend,
it never ends,
on love I depend,
for love is God,
God is good,
Love is good!

UNTITLED

Some think say love na PLAY PLAY,
say na TAPE,
wey you fit just PLAY,
anytime ANYDAY,
ANYWAY,
love no be GAME,
if life na STAGE,
then love na STORY,
na story wey HOLY,
‘cos through love, God CREATE US,
e mean say e come from the CREATOR,
love na TRUST,
u gats ready pay the COST,
no be about who be BOSS,
or who say I love you FIRST,
love na SONG,
na journey wey no get BUS-STOP.


CHRISTMAS

Christmas don come AGAIN,
time to joli, time to feel FINE,
even though the economy dey MELTDOWN,
we no go RUN DOWN,
we no go FROWN,
rather we go dey BOUNCE,
and enemies go dey WONDER,
wetin dey make us PROUD,
wey make us the talk of the TOWN,
we no be CLOWN,
but we dey always LAUGH,
we be JESUS PEOPLE,
and JESUS birthday dey COME,
that’s why we’re having so much FUN,
and after this,
we shall celebrate many MORE,
AMEN!

1 comment:

About Me

My photo
12, Latson Azeez str., Unity estate, Egbeda-Idimu road., Lagos
GRAND TYCOON (GT) ENTERTAINMENT is an entertainment service provider based in Lagos, Nigeria. GT ENTERTAINMENT provides services like SINGERS, DANCERS, MCs, ACTORS, WRITERS, COMEDIANS, PUBLIC SPEAKERS, LIVE BAND, PARTY PLANNERS, EVENT MANAGERS etc